
hitboy kellz - jegede كلمات أغنية
[intro]
giii dem repete ehh
suuu like jegede ooh
ooh like eh eh eh oh
eh eh eh know say
[pre_chorus]
every session i dey
you go see me with my marijuana
alcohol steady in my system
e fit to burn my liver ooh
that sh_t is bad
ye that sh_t is bad
oh that sh_t is bad
ye that sh_t is bad
yeh
private my lifestyle
but if i loud am
i fit to burst their speaker ooh
give them my ginger
every song i voice i swear it’s a banger oh
my sh_t is bad
ye my sh_t is bad
oh my sh_t is bad
ye my sh_t is bad
ehh ehh
[chorus]
giii them repete
they call me jegede ooh
gra gra like lagbaja ooh
eh eh eh eh eh
ehl. eh
give them repete
call me jegede ooh
gra gra like lagbaja ooh
eh eh eh eh eh!
[verse]
me i too like woman ye
uhl
and bakka fit spin my head
na wayo na im full my head
uh
and i no fit come loose guard
if the girlie come hot like pepper
she fit enter my eye
as the gbedu enter my head well
i come dey feel myself
i say vibe contagious
you go contact
say
put in pressure
man good at that
am never going lose
am never going stop
cause man wey work na man wey go chop
eh eh eh
[pre_chorus]
every session i dey
you go see me with my marijuana
alcohol steady in my system
e fit to burn my liver ooh
that sh_t is bad
ye that sh_t is bad
oh that sh_t is bad
ye that sh_t is bad
yeh
private my lifestyle
but if i loud am
e fit to burst their speaker ooh
give them my ginger
every song i voice i swear it’s a banger oh
my sh_t is bad
ye my sh_t is bad
oh my sh_t is bad
ye my sh_t is bad
ehh ehh
[chorus]
give them repete
they call me jegede ooh
gra gra like lagbaja ooh
eh eh eh eh eh!
ehl. ehl
give them repete
call me jegede ooh
gra gra like lagbaja ooh
eh eh eh eh eh
كلمات أغنية عشوائية
- saturday love - saturday love - feat. alexander o'neal كلمات أغنية
- sean smith and the samified - at the journey's end كلمات أغنية
- sean smith and the samified - nobody lives here anymore كلمات أغنية
- sean smith and the samified - taking the trash out كلمات أغنية
- second face - better than before كلمات أغنية
- self evident - i love your mom كلمات أغنية
- sertap erener - kendime yeni bir ben laz كلمات أغنية
- sertap erener - zor kad كلمات أغنية
- shadowbox - thank you كلمات أغنية
- seven mary three - needle can كلمات أغنية