
henryy - dance كلمات أغنية
verse 1
how many times you want
make i dance with you
baby bring your body put it down
this one no be where you go dey stand oh
kindly keep your phone and come and dance withi me
i don’t even know how i want to spend the money
baby bring your body put it down for me
(pre_chorus)
i can’t believe wetin my eye see
pour all of the hennessy
i wan shack all the hennessy(2x)
chorus
bamukutu mukutu mukutu mukutu
baby make i dance withi u
withi u withi u
bamukutu mukutu mukutu mukutu oh(2x)
verse 2
i’m looking for girlie with the deadliest whine
baby bring your body make i make you be mine i go give you loving wey go make
you feel fine hollup hollup
girlie would you be mine
henryy burst antenna the people wan crase
shebi na the people wey no looku my face
now i’m bursting all their mandola
k!lling them with circular
i no het their time now them hitting up my cellular
hook
oh i i fiia i i jiggle up that body make e balance i
i baby come my side
after this quarantine would you come
my side after this quarantine (2x)
(pre_chorus)
i can’t believe wetin my eye see
pour all of the hennessy
i wan shack all the hennessy(2x)
chorus
bamukutu mukutu mukutu mukutu
baby make i dance withi u
withi u withi u
bamukutu mukutu mukutu mukutu oh(2x)
كلمات أغنية عشوائية
- sense offence - more is never enough كلمات أغنية
- azure the paradox - slayer كلمات أغنية
- promises unsaid - growing pains كلمات أغنية
- juanse - elizabeth كلمات أغنية
- a.c.e - remember us كلمات أغنية
- john that - that road كلمات أغنية
- sebastian zalo - hei mor كلمات أغنية
- brytiago, darell & guaynaa - pantysito كلمات أغنية
- marcus smith - hey love كلمات أغنية
- ufo361 - homerun كلمات أغنية