
hallelujah - firestorm nxt كلمات أغنية
solo:
say mother mary did you know
that your son go be king go be boss
i no know if you know
say na him be the lord of the lords
wise men con gather for d place
bowing to my lord
bringing silver and gold oh
to the lord
never seen n0body else greater than you god
oh my lord
oh my lord
never seen n0body else greater than you god
you’re my lord ooo
chorus:
oh hallelujah
oh hallelujah
oh hallelujah
savior is born
oh hallelujah
oh hallelujah
oh hallelujah
jesus is born
solo:
hallelujah
glory to the hosanna
jireh you’re my comforter
to you me i dey loyal
nothing wey dem fit do me
you leave heaven to die for me
them no want but them still born you
(but them born you, but them you)
oya run play the drum drum
come come
sound em from here to london
mary don born baby boy
and that baby boy na him be the almighty god
oya run play the drum drum
come come
sound em from here to london
mary don born baby boy
and that baby boy na him be the almighty god
back to chorus 3x
oh hallelujah (halle)
hallelujah
oh hallelujah (halle)
hallelujah
oh hallelujah (halle)
hallelujah
oh hallelujah (halle)
hallelujah
firestorm music oh
كلمات أغنية عشوائية
- snoop dogg & denaun - cold summer كلمات أغنية
- karma! (tg) - грязный танец (dirty dance) كلمات أغنية
- faz friends & rwqfsfasxc - insane كلمات أغنية
- sister margie - heard you (2025 remastered version) كلمات أغنية
- frosted - target locked كلمات أغنية
- allstar jr & peezy - i ain't made it yet كلمات أغنية
- partyof2, patrick marion-prince simmons & native nation - poser (remix) كلمات أغنية
- second - anahtarı bıraktım كلمات أغنية
- taurus forbes - do you كلمات أغنية
- saintasimov - снегопад (snowfall) كلمات أغنية