
habilablesseth - on god كلمات أغنية
all my dreams
all my dreams
all my dreams shall come through
on god
on god
all my dreams oh
all my dreams oh
all my dreams shall come through
on god
on god
anything wey happen alhamdulilla
alhamdulilla
living my life on god
halleluyah
ehh halleluyah
as i’m up right now for the hustle
oluwa shower me your blessings give me double
the journey of this life
e n0bi by face
e n0bi by fine boy
e need your grace
for everywhere dey play my song
make people feel am
all the kids in the school
make dem dey sing am
all my dreams
all my dreams
all my dreams shall come through
on god
on god
all my dreams oh
all my dreams oh
all my dreams shall come through
on god
on god
e go happen e go be like film
e go happen e go be like film o
i believe ( eh ehh)
i believe ( eh ehh)
i believe
i believe
e go happen e go be like film
e go happen e go be like film o
i believe ( eh ehh)
i believe ( eh ehh)
i believe
i believe
we go dribble failure like maradona
success go high us like colorado
every show wey we go omo shutdown
we no fit slow down we no go go down
omo me i don come with my biggi fire
e go burn burn
water no fit quench am
we go fly so high without fighters
on god we go run am jah jehoyah
all my dreams
all my dreams
all my dreams shall come through
on god
on god
all my dreams oh
all my dreams oh
all my dreams shall come through
on god
on god
e go happen e go be like film
e go happen e go be like film o
i believe ( eh ehh)
i believe ( eh ehh)
i believe
i believe
e go happen e go be like film
e go happen e go be like film o
i believe ( eh ehh)
i believe ( eh ehh)
i believe
i believe
كلمات أغنية عشوائية
- scracho - a.c.h.t كلمات أغنية
- mission - whoa now كلمات أغنية
- sie777e - no face كلمات أغنية
- fam (r&b) - down south كلمات أغنية
- boi caprichoso - maués, terra encantada كلمات أغنية
- maniax - most hated كلمات أغنية
- hope in misery - deliverance كلمات أغنية
- nanookidd - don't try me كلمات أغنية
- beans on toast - glastonbury weekend كلمات أغنية
- lil bismal - 636 mafia freestyle كلمات أغنية