kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

hλlzy - lies كلمات أغنية

Loading...

i no know say you be player
me i come dey trust you unto say you no fit fall me

you are now rocking with the best

syking

so many times i dey fall for you wetin be this
you no go leave but you follow biggie
too many lies you say mak i believe
i think about you everyday and night
why u dey do like say girl i be trash
you made me fall in love and calling yu mine
but you went behind f_cking with another guy

you don’t love me baby make it plain
i don staga make you no go limme
i don catarrh i don feel many pains
i don tire make una just free me
this girl k!ll me men i no fit deny
she played my heart christiano ronaldo
make i yarn you fact i no fito lie
e dey turn me like ah colorado

fine girl, why u fool me
me i come dey trust you unto say you no fit fall me
fine girl, why u chose me
me i come dey trust you unto say you no fit fall me
i no know say you be player
me i come dey trust you unto say you no fit fall me

look in my eyes you lie, you wyn, you tie me
gimme the chance i’ll try, no sly, no kpy me
you never liked me, girly mi, tell me say my love e no get dime
look in my eyes na cry i cry no syking e never dry
i no dey like it when me eye turn red nah, i no go lie

fine girl, (fine girl) why u fool me(ahhh ah)
me i come dey trust you unto say you no fit fall me(oooooo)
fine girl (mmmmmmm) why u chose me (ahh ah)
me i come dey trust you unto say you no fit fall me( ahhhh)
fine girl,why u fool me(ooo oh)
me i come dey trust you unto say you no fit fall me(ahahah)
fine girl (mmmmmmm) why u chose me (oooo oh)
me i come dey trust you unto say you no fit fall me

i no know say you be player (it’s grandmix on the mix)
me i come dey trust you unto say you no fit fall me
fine girl why you fool me
me i come dey trust you unto say you no fit fall me

yo stop calling my line

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...