
ground up chale - mewu كلمات أغنية
Loading...
mewu
mewu
mewu ooo (4x)
only you bi my business ooo
everytime you dey my mind ooo
ma gyimi a ma wo d)
whatsaaap
am falling
you know i try
sey i go hide
but now i surrender
to your love ooo
so tell my mama
make she no cry
o ke u ka menni
i no go lie eee
mewu
mewu ooo (3x)
ebi your love wey go k!ll me girl
only your love wey go k!ll me girl
mewu ooo (3x)
ebi your love wey go k!ll me girl
only your love wey go k!ll me girl
odeyewu ma
baby we be one plus two
ebi me and you
e dey do me antenna
otwi mpina
me y3 wu na wu gyina
ose ongyina
men fa ni kwa
mewu
mewu oo (3x)
ebi your loving
ebe your loving wey you k!ll me
only your loving wey go k!ll me (2x)
كلمات أغنية عشوائية
- aaron lines - love changes everything كلمات أغنية
- aaron lines - close كلمات أغنية
- aaron lines - living out loud كلمات أغنية
- aaron lines - a kiss is worth a thousand words كلمات أغنية
- aaron lines - old days new كلمات أغنية
- aaron lines - what beautiful is كلمات أغنية
- aaron lines - this ain't living كلمات أغنية
- aaron lines - lost كلمات أغنية
- aaron lines - i can read your heart كلمات أغنية
- aaron lines - i will be there كلمات أغنية