goodgirl la - bless me كلمات الأغنية
[verse 1]
when would you bless me
lord please let me know
i go dey halla o o o
one day girls go blow
give me anointing
something wey go flow
i go dey halla o o o
one day girls go blow
[chorus]
so baba shower your blessing oh oh oh oh
show me your love oh u eh eh eh
eh eh e yeah
so baba shower your blessing oh oh oh uh oh oh oh oh
show me your love oh
say make you show me your love oh oh
[bridge]
so let me know
when the money go show
biggy motor for road
one day girls go blow
so let me know
when the money go show
biggy motor for road
one day girls go blow
yeah yeah eeeh
[verse 2]
say i wan make my mama proud
wanna be the girl they talk about eh e yeah ah ah
sey me wan run tins for the area oh ohh
everyday we dey countdown for area ohh
when would you let me know
[bridge]
so let me know
when the money go show
biggy motor for road
one day girls go blow
so let me know
when the money go show
biggy motor for road
one day girls go blow
[chorus]
so baba shower your blessing oh oh oh yeah
show me your love oh yeah eh eh eh
eh eh e yeah
so baba shower your blessing
(don’t let me down, down let me down)
oh oh oh uh oh oh oh oh
show me your love oh
say make you show me your love oh oh
كلمات أغنية عشوائية
- jeezy - all we do كلمات الأغنية
- random axe - jahphy joe كلمات الأغنية
- aesop rock - shere khan كلمات الأغنية
- niños mutantes - leave be me كلمات الأغنية
- brookes brothers - tear you down كلمات الأغنية
- tunji - wants & needs كلمات الأغنية
- cloud gavin - fiasco كلمات الأغنية
- sucre (band) - young and free كلمات الأغنية
- ashley sofia - cabin in the woods كلمات الأغنية
- kontra k - gönn dir كلمات الأغنية