
good vibez - la yéfa كلمات أغنية
[intro]
you know spix
[verse 1]
tell me watin i want fancy?, tell me watin una want make i do?, tell me watin i want fancy?
tell me watin una want make i do?, e be my reezler
wah dey make dey freeze up sometimes
my marijuana, she dey make me dey free up my mind
[chorus]
wake up in the morning i’m still breathing
it’s another day, another feeling
everybody happy, na the season
good vibez till the kingdome come
wake up in the morning i’m still breathing
and it’s another day, another feeling
everybody happy, na the season
good vibez till the kingdome come
[verse 2]
good vibez till the kingdom come tonight
can’t be another me, na only me for life
checked on my brothers, me i no dey worry tonight
gimme another cup, i need the codeine tonight
check it!, if n0body then i did it
fit be say i dey into my feelings
there is another end to my business
the reason i dey handle my business proper
me i been dey reason another talk
when e been happen, everybody been no want talk
now na dem come dey here, come dey for here dey act up
dem be like actor, i be boss i don dey mature
this one when be say dey here na my business
they reall wanna check up on my weakness
with all this kitikata, bei ebidei
but for a minute, i thank god for the moment oh
[chorus]
wake up in the morning i’m still breathing
it’s another day,another feeling
everybody happy, na the season
good vibez till the kingdome come
wake up in the morning i’m still breathing
and it’s another day,another feeling
everybody happy, na the season
good vibez till the kingdome come
كلمات أغنية عشوائية
- chelsea lankes - something right (feat. will anderson) كلمات أغنية
- juicy j, wiz khalifa & tm88 - cell ready كلمات أغنية
- pro´seeds - o boss كلمات أغنية
- norman brown - together at last كلمات أغنية
- fifth harmony - not that kinda girl [fh4 version] كلمات أغنية
- uptownmz - pussies كلمات أغنية
- kontra k - blei كلمات أغنية
- tocotronic - neutrum كلمات أغنية
- the cancer - fka ip كلمات أغنية
- filla - snøhetta 2014 (feat. larsen & o.g. dan) كلمات أغنية