
goldie harvey - say my name كلمات أغنية
what’s my name
what’s my name
say my name
say my name
say my name
say my name
you dey blow my brain
when i look in your eyes
you make me feel like
ah ah ah
i wanna fly
touch the sky high
your love dey find my trouble
e dey find my trouble
i never felt this way before
you make me go
go gaga
i turn my body on for your swagger
this feeling will last forever
we blend well well
like bread and b_tter
you make me go
go gaga
i turn my body on for your swagger
this feeling will last forever
we blend well well
like bread and b_tter
what’s my name
what’s my name
say my name
say my name
na the love
wey you dey give to me
dey blow my brain
i no fit shout o
i no fit shout o
no be fault
na the love
wey you dey give to me
dey blow my brain
i go dey lie
if i talk sey this one no pass me
e dey do my like juju
the love turn me to mumu o
i dey takun like malu o
baby o
na you o
i dey high like shoko dey my system
i no shout
but i dey dey affected
no be joke
this love got me addicted
got me addicted
got me addicted
i dey high like shoko dey my system
i no shout
but i dey dey affected
no be joke
this love got me addicted
got me addicted
what’s my name
what’s my name
say my name
say my name
na the love
wey you dey give to me
dey blow my brain
i no fit shout o
i no fit shout o
no be fault
na the love
wey you dey give to me
dey blow my brain
i don dey craze o
i don dey kolo for you o
na the love
wey you dey give to me
dey blow my brain
i cannot deny
the way you make me feel
you make me go
go gaga
i turn my body on for your swagger
this feeling will last forever
we blend well well
like bread and b_tter
you make me go
go gaga
i turn my body on for your swagger
this feeling will last forever
we blend well well
like bread and b_tter
what’s my name
what’s my name
say my name
say my name
na the love
wey you dey give to me
dey blow my brain
i no fit shout o
i no fit shout o
no be fault
na the love
wey you dey give to me
dey blow my brain
i don dey craze o
i don dey kolo for you o
na the love
wey you dey give to me
dey blow my brain
dey blow my brain
dey blow my brain
كلمات أغنية عشوائية
- evergreen terrace - heavy number one كلمات أغنية
- evergreen terrace - in my dreams i can fly كلمات أغنية
- evergreen terrace - look up at the stars and you're gone كلمات أغنية
- evergreen terrace - manifestation of anger كلمات أغنية
- evergreen terrace - my heart beats in breakdowns كلمات أغنية
- evergreen terrace - no donnie, these men are nihilist كلمات أغنية
- evergreen terrace - please hammer don't hurt'em كلمات أغنية
- evergreen terrace - sunday bloody sunday كلمات أغنية
- evergreen terrace - sweet nothings gone forever كلمات أغنية
- evergreen terrace - taking care of the dead fish كلمات أغنية