
godson p - daalu كلمات أغنية
verse 1
my god o na u be my all
my maker and defender
that’s y i no dey shake at all o
no matter what lies b4 me
refrain
cos everything i get o
na u make am possible
my god o
and evrything that i need
with u i no dey fear
dem go come o
chorus
that’s y i lift u
(higher higher eeh)
that’s y lift u
(higher higher eeh)
that’s y i lift u
(higher higher eeh daddy m oooo)2x
ana m asi gi
(daalu eh eh)
ana m asi gi
(daalu eh eh)
ana m asi gi
(daalu oru ooo papa m ooo)
verse 2
now i walk with a swagger
and a holy ghost ginger
i no dey shiver at all o
na who be u wey won stop me
i’m but u don’t know me
my help cometh from the hills
2nd refrain
cos everything i get o
na u make am possible
my god o
and evrything i need o o o
with u i no dey fear
dem go come o
(chorus)
bridge
my god dey
(kampe)
my god dey
(kampe)
my god dey
(kampe kampe kampe)2x
(2nd refrain)
كلمات أغنية عشوائية
- chris de burgh - one more goodbye كلمات أغنية
- durte dom - school supplies كلمات أغنية
- chinx - what you see كلمات أغنية
- law guti - check a bag كلمات أغنية
- hundred waters - broken blue كلمات أغنية
- blue wave - blue wave كلمات أغنية
- i.d.c. - amiko sen vizaĝ' كلمات أغنية
- impromptwo - something real كلمات أغنية
- zof ziro - tom solle كلمات أغنية
- paramore - misery business (live at gammys | acoustic at 98.7fm penthouse) كلمات أغنية