
gocci times - en suppose be كلمات أغنية
werekele ego fechie my anya o
oga wete ego
tinye aka na akpa wete ego
nyem ego
e get things i wanna talk o
i wanna be right at the top o
person never see food chop o
na motivation we go chop
i get n_ggas wey don leave me
i get shima wey don leave me
family sef no believe me
my only paddy na the music
yeah yeah
but i no dey shake o
cos e sure for me yeah oh
oh yeah
wetin go be go surely be
cos en suppose be yeah
oh yeah
i want plenty money
money wey no get regret
money wey dem no fit calculate
money wey fit to silence bill gate oh
i want plenty money
money wey no get regret
money wey dem no fit calculate
money wey fit to silence bill gate oh
oh yeah yeah
ego kudi owo bia o bia o
money biko bia o
ego kudi owo bia o
money bia o eh
ego kudi owo bia o bia o
money biko bia o
ego kudi owo bia o
owo bia o
i just wanna make my mama proud of me (yeah)
say my pikin no go see the suffer i see
say our naija go better pass oversea (yeah)
and today no go be the last we go see
wetin go be go surely be
cos en suppose be yeah
oh yeah
i want plenty money
money wey no get regret
money wey dem no fit calculate
money wey fit to silence bill gate oh
i want plenty money
money wey no get regret
money wey dem no fit calculate
money wey fit to silence bill gate oh
oh yeah yeah
ego kudi owo bia o bia o
money biko bia o
ego kudi owo bia o
money bia o eh
ego kudi owo bia o bia o
money biko bia o
ego kudi owo bia o
owo bia o
oh yeah uh uh uh
gocci got this
كلمات أغنية عشوائية
- every time i die - punch-drunk punk rock romance كلمات أغنية
- every time i die - romeo a go-go كلمات أغنية
- exile - she's too good to be true كلمات أغنية
- exodus - shroud of urine كلمات أغنية
- every time i die - pornogratherapy كلمات أغنية
- exile - she's a miracle كلمات أغنية
- exodus - bitch كلمات أغنية
- every time i die - kill the music كلمات أغنية
- exile - i don't want to be a memory كلمات أغنية
- exodus - blacklist كلمات أغنية