
gmgbaby - ransom كلمات أغنية
yeahhhhh
where dah your friend make she carry face come front
i beg her make she come back
i wan make she come back
i beg her make she come back
why you choose to leave me when i feel this kinda way
now i know you never loved me you was all i had
you told me that no matter what that we go always dey
and now your friends dun want me back in your life
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
oh my love o
i beg her make she come back
oh love
i wan make she come back
oh love
i beg her make she come back
oh love o
yeah yeah
oh my love o
i beg her make she come back
oh love
baby please come back
oh love
tell your friends “come back”
oh love o
yeah yeah
make i fight anybody wey dey think sey i no be for you
let me see that person wey wan talk sey you no be for me
duro duro malooo
duro temi o baby
duro duro malo
teleymi kalo jaye
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
oh my love o
i beg her make she come back
oh love
i wan make she come back
oh love
i beg her make she come back
oh love o
yeah yeah
oh my love o
i beg her make she come back
oh love
baby please come back
oh love
tell your friends “come back”
oh love o
yeah yeah
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
كلمات أغنية عشوائية
- bill wailey - self-reflection the outro كلمات أغنية
- lives lost - equivalent exchange كلمات أغنية
- yung vonte - all for you كلمات أغنية
- richard strauss - pilgers morgenlied كلمات أغنية
- jeffrey dickson - the cross of jesus christ كلمات أغنية
- youssef rousse - ta3la كلمات أغنية
- asim azhar & talhah yunus - kings' flow كلمات أغنية
- olivia lunny - heaven كلمات أغنية
- bb trickz - back in the 80's كلمات أغنية
- lion la - usted كلمات أغنية