
gbeke - gi mi كلمات أغنية
gbeke, gbeke
make i feel your touch
baby, i need real love
i no understand why you can’t be my man
you dey ask how i am, but you dey treat me like fam
you gat me actin foolish, i no sabi what i’m doin
la di da, you amuse me, abi na, could we do this
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
so fun mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
so fun mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
so fun mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
so fun mi
you want come thru
gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
so fun mi
you want some new
gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
so fun mi
you want catch cruise
gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
so fun mi
you fit choose da groove
gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
i go dey wey you dey, i go light up di flame
i go love you always, i go spend all my days
i go fight for your case, i go run hate away
i go please you babe, i go appreciate ya
i no understand why you can’t be my man
you dey ask how i am, but you dey treat me like fam
you gat me actin foolish, i no sabi what i’m doin
la di da, you amuse me, abi na, could we do this
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
so fun mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
so fun mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
so fun mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
so fun mi
you want come thru
gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
so fun mi
you want some new
gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
so fun mi
you want catch cruise
gi mi, gi mi, gi gi gi mi, gi mi
so fun mi
you fit choose da groove
won’t you gi mi, gi mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
tell me would you gi mi, gi mi, gi mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
tell me would you gi mi, gi mi, gi mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
sey you fit gi mi, gi mi, gi mi, gi mi
كلمات أغنية عشوائية
- jor - superstar كلمات أغنية
- peabo bryson - have yourself a merry little christmas كلمات أغنية
- bada$ b. - me gusta كلمات أغنية
- nikos - my people كلمات أغنية
- kang min kyung & kisum - 비 오는 거리 너와 나 (rainy streets for you and me) كلمات أغنية
- guimarães music - agradecer كلمات أغنية
- whxami - the way it goes كلمات أغنية
- vicki lawrence - the whole state of alabama كلمات أغنية
- ki harmony - watch the cutter كلمات أغنية
- poppy - hard feelings كلمات أغنية