
gbasky - stress كلمات أغنية
i know you stressing
life can be so depressing
facing your hustle
and you always want to be free
i know you stressing
life can be so depressing
facing your struggle
and you always want to be free
yawa no dey oh (ah eh yawa no dey)
time no dey oh (ah eh time no dey)
yawa no dey oh (ah eh yawa no dey)
time no dey oh (ah eh time no dey)
person wey don dey try
e get money wey don dey pile
na him body dey tell am (na him body dey tell am)
even rich man dey cry
e dey work from nine to five
traffic from five to nine
no be say e get nine lives
he still wanna feel alright
don’t you worry
things will be alright
bo de ra motto
bo ra’le
everything na inside life
don’t you worry
things will be alright
bo de ra motto
bo ra’le
everything na inside life
i know you stressing
life can be so depressing
facing your hustle
and you always want to be free
i know you stressing
life can be so depressing
facing your struggle
and you always want to be free
yawa no dey oh (ah eh yawa no dey)
time no dey oh (ah eh time no dey)
yawa no dey oh (ah eh yawa no dey)
time no dey oh (ah eh time no dey)
put yourself in the shoes
of a man without shoes
and you will fill the cruise
if dem tell you say one man’s trash is another man’s treasure
it is true
you want to make am for this place
you have to be running the rat race
everybody dey for him own pace oh
so don’t you worry
things will be alright
bo de ra motto
bo ra’le
everything na inside life
don’t you worry
things will be alright
bo de ra motto
bo ra’le
everything na inside life
i know you stressing
life can be so depressing
facing your hustle
and you always want to be free
i know you stressing
life can be so depressing
facing your struggle
and you always want to be free
yawa no dey oh (ah eh yawa no dey)
and time no dey oh (ah eh time no dey)
yawa no dey oh (ah eh yawa no dey)
and time no dey oh (ah eh time no dey)
كلمات أغنية عشوائية
- mabel scott - boogie woogie santa claus كلمات أغنية
- ilona - un monde parfait - original version كلمات أغنية
- that's outrageous! - flatliners كلمات أغنية
- dels - moonshining كلمات أغنية
- tfti boys - steve pool كلمات أغنية
- fernando milagros - nahual (chavez remix) كلمات أغنية
- ari hotep - spotlight كلمات أغنية
- lacrim - le loup d’la street كلمات أغنية
- dj sava - free - radio edit كلمات أغنية
- bit$u - merci كلمات أغنية