
fvhad - excuse كلمات أغنية
[intro]
won ma so, won ma so
like na only dem gety mouth
[bridge]
raise the roof
cut the excuse
whine your waist for the men in the room
she came with a friend
the friend in the back, she say she dey ref
land the alarm
land the alarm
tell my boys make dem come with a dj and the sound
land the alarm
land the alarm
i came from bottom, yelling the conquest
many shege wey my eye don see
land the alarm
land the alarm
[verse]
won ma so, won ma so
likе na only dem gety mouth
ohun ti mo ri, if i tell u, na now you go shut your mouth
no gucci, no fеndi
no prada, no chanel
i just dey pray for my life, and content
no chanel
no gucci
no prada
but i’m moving like days shall tell
big cartel
my anxiety gotta let me go
but i’m moving like days shall tell
big cartel
i just dey pray for my life, and content
ohun ti mo ri, if i tell u, na now you go shut your mouth
shut your mouth
[hook]
raise the roof
cut the excuse
raise the roof
cut the excuse
whine your waist for the men in the room
she came with a friend
the friend in the back, she say she dey ref
land the alarm
land the alarm
tell my boys make dem come with a dj and sound
land the alarm
land the alarm
i came from bottom, yelling the conquest
many shege wey my eye don see
land the alarm
land the alarm
[outro]
won ma so, won ma so
like na only dem gety mouth
ohun ti mo ri, if i tell u, na now you go shut your mouth
no gucci, no fendi
no prada, no chanel
i just dey pray for my life, and content
كلمات أغنية عشوائية
- falkenbach - ...the ardent awaited land كلمات أغنية
- the final cut - just for the night كلمات أغنية
- the elwins - only friend كلمات أغنية
- the elwins - a little longer كلمات أغنية
- intertitus dei - queen of the undead كلمات أغنية
- intertitus dei - seth كلمات أغنية
- intertitus dei - the previous end كلمات أغنية
- teresa jennings - you are our heroes كلمات أغنية
- kt tunstall - barbie كلمات أغنية
- foxy brown - saddest day كلمات أغنية