
frank edwards - jesus power كلمات أغنية
r-r-r-r-rocktown in the building
welcome to my ginger ey haa
unchangeable changer ey haa
jesus power eyy haa
super power ehh ha ha
jesus power super power
imagine the people are asking
how that you are healing the people
you pray for the person
you speaking in tongues
and its making the person is jumping
eh eh
jesus power, super power
super
richboy how you making the money
ehn ehn
you do this
you buy that
shey nah only you
if you ask me nah who i go ask
nah baba god get all the glory
ehn ehn
abeg leave story, i dey go from glory to glory
because
jesus power, super power
nagode
nagode yesu
obangiji masuena
kha ona
kha ona (super!)
you loving me unconditionally
(unconditionally)
blessing me internationally
your love e no dey for dictionary
i no fit explain but i am gonna sing you my
song o
jesus power super power
(welcome to my ginger ey haa)
((unchangeable changer ey ha)
(jesus power ey ha)
(super power eh ha ha)
i am gonna sing your song o
baba mimo
i am your son o
i am loving you now
everyday, under the rain, under the sun
you be baba
haa
you be super ha
shebi nah you wey dey do fine fine for me
eey
jesus power, super power
beats
jesus power, super power x4
كلمات أغنية عشوائية
- eva rush - mosaico كلمات أغنية
- dvstrr - chemtrail drown report كلمات أغنية
- grubvs - oj tam كلمات أغنية
- rice kris - comebacks كلمات أغنية
- audrey sherman - clean كلمات أغنية
- asatheprodigy - theology كلمات أغنية
- jeff vader - fuck that كلمات أغنية
- the dirty nil - the light, the void and everything كلمات أغنية
- sincere (jpn) - water كلمات أغنية
- schafter - klejnoty كلمات أغنية