
fola - alone كلمات أغنية
hit me up when you feel alone
when i see her for the village o
i fo
with the way she dey berejo
chilalo o, chilalo
dem dey feel the rhythm for my piano o ah
this music na my iyawo
iyawo ooh_ooh
chorus
seeing is believing
but still dem feeling me
lori titi
i know you missing me
e sha ma miliki
baby shotiri n sin
kini mi
when you on your bikini
oga
girl, i’m losing you cheating me
o jor pity me
verse 2
i’ve had enough
onitemi jor i’m tearing up
i know i fell in love with the right one
you know my kind of love no be slight one
omode oshey mi mo
see as your body plum with your stature
k’eledua komiyo from your actions
your i don’t care attitude nice one, oh lord
chorus
seeing is believing
but still dem feeling me
lori titi
i know you missing me
e sha ma miliki
baby shotiri n sin
kini mi
when you on your bikini
oga
girl i’m losing you cheating me
o jor pity me
verse 3 [bhadboi oml]
koko ponmile
nibi k’alaju k’adepaju de
girl i won’t treat you by the way eh
girl i won’t treat you anyway eh
sweet like a party jollof
go tie gele tradition
toba le bere mari so
this your condition
mako petition
open puna make i f_ck it for you
f_ck it for you
no more dulling for you
agba baller call me joseph yobo
mora sobo
mode foke sobo
chorus
seeing is believing
but still dem believing
lori titi
i hope you missing me
e sha ma miliki
baby sho ti ri n sin kini mi
when you on your bikini
oga
girl i’m looooo
oh jor pity me
(oh jor pity me)
كلمات أغنية عشوائية
- tre dub - fatal كلمات أغنية
- shotside - футбольчик [soccer] كلمات أغنية
- jean deaux - code كلمات أغنية
- stensy - juste un peu كلمات أغنية
- kay stackz - freestyle remix كلمات أغنية
- niqo nuevo - noch mehr كلمات أغنية
- anti tank nun - homme fatal كلمات أغنية
- רותם כהן - meohevet pit'om - מאוהבת פתאום - rotem cohen كلمات أغنية
- planlos - rock-legenden كلمات أغنية
- wesley safadão - vai, safadão كلمات أغنية