
flykid - konibaje كلمات أغنية
ooh yeh
o yeyeyeye yeye
it’s your boy flykid o
some people want make i wan chop make i come beg them
place wey i don leave make i come back there
but god he no go shame us
and money no go fail us
as i dey go up up dem dey pray make i shan wale o
but ori ade no dey dobale
but god he no go shame us
we no go stop to praise god
so i say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa o yeye
oya pause… wait a minute make i yarn you
if na by strength wetin i wan do
cos i no get power and i no get raba
but we no spoil person own our own sef e no go spoil
our own water sef go boil
we go still dey dey shout for joy o eh eh
so i say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
say halle hallelujah oh oh
ori mi ti sore o
mi o rogun sorry o
and i’m steady making money o
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa
konibaje funwa
laye konibaje funwa
laye konibaje funwa
koda kanlo shogun kanlo gbaje funwa o yeye
it’s your flykid
and you know say we stand fit o yeye yeye
كلمات أغنية عشوائية
- ghostface playa - northside كلمات أغنية
- skittydose - move كلمات أغنية
- joseph the rapper sml - my best friend كلمات أغنية
- thomas christ - old man's war كلمات أغنية
- tuesday (-tylerfff. & fadeddavid) - icebox كلمات أغنية
- zerobaseone - 바다 (the sea) (zb1 remake) كلمات أغنية
- joel lero - à jesus كلمات أغنية
- skye peterson - more and more beautiful كلمات أغنية
- fireman - the good ending! ( kinda... ) كلمات أغنية
- танцы минус (tanzy minus) - сны (dreams) كلمات أغنية