
fly shadez - antidote كلمات أغنية
doroti
say walahi you don tire?
me i want to know
shebi you don retire ?
i’d give you time
but this love no go sour
shey you go call me tonight ?
make them talk
this their talk go sour!
girl i owe you love in abondance
anything you want, you collect
i don di find the substance
wey your reme put for your head
your body do me dorotido
and if them want them bark and bite
girl your body be my antitode
yooo
doro this your matter di wanda me
di wanda me
girl i’m on my knees
shey you go do?
them too dey talk no problem
any man try i go show them problem
me i be na
hustler no worry
but i go make am girl i go make am
me i must
buy wetin you sell ooh
show you love and care ooh
baby met then stare
then no fit know
girl i owe you love in abondance
anything you want, you collect
i don di find the substance
wey your reme put for your head
your body do me dorotido
and if them want them bark and bite
girl your body be my antitode
كلمات أغنية عشوائية
- médine - généric كلمات أغنية
- antropolita - ceo كلمات أغنية
- marty stuart and his fabulous superlatives - here i am كلمات أغنية
- dms (de) - tell me the truth كلمات أغنية
- sarah nathalié - better كلمات أغنية
- king magic - d.t.n.s. كلمات أغنية
- nathanxo - doubtin' كلمات أغنية
- lundakarnevalen - karnevalsmelodin 2014 كلمات أغنية
- abluka alarm - felsefemiz budur كلمات أغنية
- rod wave - keep going كلمات أغنية