
flavour - wake up كلمات أغنية
comment tu t’appelle
wande coal, mr. flavour eh
comment tu t’appelle
wande coal, mr. flavour eh
(break it) hololo, … hololo
(break it) hololo, (wande coal) hololo, … hololo
mr flavour, wande coal for the dance
hololo helele hololo x8
everybody celebrate
this na the dance to dey jolly dey
as we don dey dominate
so omoge show me your figure 8 (roll am, whine am)
if you get money eh (get money eh)
my brother make una dey jolly eh (dey jolly eh)
see this life, e no get part two eh (part two eh)
oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh)
mr flavour, wande coal for the dance (break it)
dem go wake up, hear this gbedu they go wake up
mr flavour, wande coal dey wake up
all the mummy, daddy, dem go wake up eh
dem go wake up, hear this gbedu they go wake up
mr flavour, wande coal dey wake up
all the mummy, daddy, dem go wake up
mr flavour, wande coal for the dance
hololo helele hololo x8
i love your backa ehh, the way you winding up on me
the way you dey buga ehh, baby shakie your something
ebelebe, ebelebe, this girl is k!llng me, ebelebe
chineke m eh, ebelebe, this girl is k!llng me, ebelebe
if you get money eh (get money eh)
my brother make una dey jolly eh (dey jolly eh)
see this life, e no get part two eh (part two eh)
oh nwanene nwanene mama eh eh (mama eh eh)
mr flavour, wande coal for the dance (break it)
dem go wake up, hear this gbedu they go wake up
mr flavour, wande coal dey wake up
all the mummy, daddy, dem go wake up eh
dem go wake up, hear this gbedu they go wake up
mr flavour, wande coal dey wake up
all the mummy, daddy, dem go wake up
mr flavour, wande coal for the dance
hololo helele hololo x8
comment tu t’appelle
wande coal, mr. flavour eh
comment tu t’appelle
wande coal, mr. flavour eh
mr flavour, wande coal for the dance
mr flavour, wande coal for the dance. (break it)
mr flavour, wande coal for the dance. (break it)
hololo helele hololo x8
كلمات أغنية عشوائية
- sleigh bells - you lost me كلمات أغنية
- sleigh bells - never say die كلمات أغنية
- sleigh bells - d.o.a. كلمات أغنية
- sleeping with sirens - scene one - james dean & audrey hepburn كلمات أغنية
- sleeping with sirens - scene two - roger rabbit كلمات أغنية
- sleeping with sirens - scene three - stomach tied in knots كلمات أغنية
- sleeping with sirens - scene four - don't you ever forget about me كلمات أغنية
- sleeping with sirens - scene five - with ears to see and eyes to hear كلمات أغنية
- slaughterhouse - back the fuck up كلمات أغنية
- slaughterhouse - weight scale كلمات أغنية