kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

flavour - orinado كلمات أغنية

Loading...

[intro]
ọyọlịma!
chei, hey
okay
are you ready now?
hey
mr. flavour ‘pon the dance hall
ọyọlịma!

[pre_chorus]
she dey k!ll me die o
orinando
she dey k!ll me die o
orinando
she dey k!ll me softly
orinando
she dey k!ll me softly
orinando

[chorus]
you are one in a million (orina)
you make me feel so young (orina)
you make me feel so strong (orina)
but mama, na i gbuo m eh (orina)
you are one in a million (orina)
you make me feel so young (orina)
you make me feel so strong (orina)
but mama, na i gbuo m, eh (orina)
[verse 1]
she is sipping on one bottle of alcohol
as she dey listen to my riddim
gisting with her friends around the bar
as dem dey listen to my riddim
she say me number one in africa
that’s why she listen to my riddim (they don know)
tuale to my fans around the world
wey dey listen to my riddim (ọyọlịma!)
an africana beauty is obvious
her body and her shape is mysterious
i wanna get close and get serious
but mama, na i gbuo m, eh

[pre_chorus]
she dey k!ll me die o
orinando
she dey k!ll me die o
orinando
she dey k!ll me softly
orinando
she dey k!ll me softly
orinando

[chorus]
you are one in a million (orina)
you make me feel so young (orina)
you make me feel so strong (orina)
but mama, na i gbuo m eh (orina)
you are one in a million (orina)
you make me feel so young (orina)
you make me feel so strong (orina)
but mama, na i gbuo m, eh (orina)
[verse 2]
mama, mama, mama, yeah
mama, mama, kezaiah (mama yo!)
mama, mama, mama, yeah
mama, mama, africana
kezaiah
is on fire
her backside
is on fire
kezaiah
is on fire
she from calabar eh
she no dey tire
ololo, olo
ololo, olo
ịghọtago? olo
sho ti gbo? olo
you no dey see? olo
ololo, olo
ịghọtago? olo
sho ti gbo? (ọyọlịma!!)
ololo, olo
ololo, olo
ịghọtago? olo
sho ti gbo? olo
you no dey see? olo
ololo, olo
ịghọtago? olo
sho ti gbo?
[chorus]
you are one in a million (orina)
you make me feel so young (orina)
you make me feel so strong (orina)
but mama, na i gbuo m eh (orina)
you are one in a million (orina)
you make me feel so young (orina)
you make me feel so strong (orina)
but mama, na i gbuo m, eh (orina)

[outro]
ọ sụwa gadagada, hey, hey, hey
ọ hụha wakeneke, hey, hey, hey
ọ sụwa gadagada, hey, hey, hey
ọ hụha wakeneke, hey, hey, hey
mixing zeeno foster
_banter_

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...