
fireboy dml - yawa lyrics
man on a mission
i see no competition
and i mind my business
god is my witness
they don’t see my vision
ọmọ ologo jẹjẹ mi mo n lọ o
one in a million
wetin dem talk say i do now?
yawa dey oh
yawa dey oh
yawa dey oh
oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
jẹ kan maa nue nue nue
yawa dey oh
yawa dey oh
yawa dey oh
oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
jẹ kan maa nue nue nue
ki lo tun de, ki lo tun de
ki lẹ tun fye, ki ni mo ṣe?
i dey jẹjẹly go my way
but dem say, dem say
ki lo wa de, ki lo wa de
ki lẹ tun fẹ, ki ni mo ṣe?
i dey jẹjẹly go my way
anything, anything i say
dem say
yawa dey oh
yawa dey oh
yawa dey oh
oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
jẹ kan maa nue nue nue
yawa dey oh
yawa dey oh
yawa dey oh
oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
jẹ kan maa nue nue nuе
jẹ kan maa sọ lọ
i no fit dull, i no k!ll person, oh
mi o n ṣ’ọmọ isọlọ
i be sure, boy
i no thiеf person own
enter my convoy
we dey burn up
i don dey smoke igbo
one bang tun ti roll up
mo ti jogor
i no see person, oh
don’t give a f_ck anything you talk
i did more than enough, i’ve been on the block
i’ve been giving it all on the dance floor
24/7 ’round the clock and i swear to god (ouu!)
awon t’emi wan gbọ mi gan
365 days we dey burn it up
life on the road always on the go
we dey cho! dey rigimarol
ọmọ
ki lo tun de, ki lo tun de
ki lẹ tun fye, ki ni mo ṣe?
i dey jẹjẹly go my way
but dem say, dem say
ki lo wa de, ki lo wa de
ki lẹ tun fẹ, ki ni mo ṣe?
i dey jẹjẹly go my way
anything, anything i say
dem say
yawa dey oh
yawa dey oh
yawa dey oh
oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
jẹ kan maa nue nue nue
yawa dey oh
yawa dey oh
yawa dey oh
oj’ojumọ lọ n s’ọrọ mi
jẹ kan maa nue nue nue
كلمات أغنية عشوائية
- will jay - achilles heel lyrics
- hella, stxckhaze & yaritik666 - м3рз0сть lyrics
- petter carlsen - a simple reminder lyrics
- somos la herencia - cenar de pie lyrics
- mxrrow - more of it! lyrics
- 27netflix&chill - 27 лямов глаз lyrics
- vinayvvs - biographic music lyrics
- guccitheft - not yo bf lyrics
- ganges - un llavero lyrics
- pg, my g! - estado lyrics