femi kuti - dem bobo كلمات الأغنية
verse 1
yesterday, dem tell us sey,
sey today, na we go gain
so we struggle, suffer dey,
for this new democratic change
but the truth of the matter be sey,
dem disguise another way
to continue their crooked ways
oh yes! dem bobo!
chorus
dem bobo your mama!
dem bobo your papa!
dem bobo your mama!
dem bobo your papa!
dem bobo your grandmama!
dem bobo your grandpapa!
dem bobo the market women!
dem bobo you journalist!
the human right activists!
in the name of democracy!
dem bobo your mama ahahaha ahaha!
verse 2
for tomorrow, they make us wait
then again, we wait in vain
so many troubles in the rain
to make this a proper mighty change
but the truth of the matter be sey,
dem disguise another way.
to continue their crooked ways
repeat chorus
كلمات أغنية عشوائية
- pamela britton - my mother's weddin' day كلمات الأغنية
- evacry - re: romeo كلمات الأغنية
- charles aznavour - yerushalaïm (yerushalaïm / english version) كلمات الأغنية
- different worlds - how much longer? كلمات الأغنية
- herod - the becoming كلمات الأغنية
- heavenboydustin® - don't plan on staying كلمات الأغنية
- chilly boi - better with us كلمات الأغنية
- snipy (usa) - witched out كلمات الأغنية
- chester stratton & vera-ellen - i feel at home with you كلمات الأغنية
- sharpe family singers - silent night كلمات الأغنية