fela kuti - mr. grammarticalogylisationalism is the boss كلمات الأغنية
now listen to me now
my brothers and sisters
i beg you now listen to me now
oh now listen to me now
my brothers and sisters
i beg you now listen to me now
they na be man
(which man?)
wey talk oyinbo well well to rule our land o
(that man!)
oh yes
[chorus]
him talk oyinbo p-ss english man!
him talk oyinbo p-ss america man
him talk oyinbo p-ss french man
me i say him talk oyinbo p-ss germany man
the better oyinbo you talk
the more bread you go get
school start na grade four bread
b.a. na grade three bread
m.a. na grade two bread
ph.d na grade one bread
the better oyinbo you talk
the more bread you go get
they na be man
(which man?)
wey talk oyinbo well well to rule our land o
(that man!)
[chorus]
him talk oyinbo p-ss english man!
oh yes
him talk oyinbo p-ss america man
hear it!
one more time
first thing for early morning
na newspaper dem give us read
first thing for early morning
na newspaper dem give us read
the oyinbo wey dey inside
petty trader no fit to know
the oyinbo wey dey inside
market woman no fit to read
the oyinbo wey dey inside
na riddle for laborer man
inside the paper
lambastical dey
inside the paper
ipso facto, dey that one na latin
inside the paper
jargonism dey
inside the paper
youth delinquency dey
who be deliquent?
na dem be deliquent
who be delinquent?
the oyinbo talker delinquent
who be delinquent?
it no be me o
they na be man
(which man?)
wey talk oyinbo well well to rule our land o
(that man!)
oh yes
[chorus]
him talk oyinbo p-ss english man!
him talk oyinbo p-ss america man
[fela makes up some gibberish oyinbo]
him talk oyinbo p-ss germany man
me i say him talk oyinbo p-ss french man
كلمات أغنية عشوائية
- prizzy - cream up كلمات الأغنية
- circulatory system - yesterday's world كلمات الأغنية
- frenzy knuckles - welcome to the family كلمات الأغنية
- jovian - home, sweet home كلمات الأغنية
- midnite string quartet - heathens كلمات الأغنية
- glibs - get away كلمات الأغنية
- law x gucci mane - know me كلمات الأغنية
- nouns - daydream كلمات الأغنية
- icecross - jesus freaks كلمات الأغنية
- crap's - ma chérie كلمات الأغنية