fela kuti - beasts of no nation كلمات الأغنية
ah- let’s get now into another, underground spiritual game
just go to help me the answer, go to say, “aiya-kata”- oh ya
o’feshe-lu
aiya-kata -(after each line)
o’feshe- g’ba
o’feshe-woh
aiya-kata -(after each line)
o’feshe-weng
aiya kata
aiya koto
aiya kiti
aiya kutu
o’feshe-lu
aiya-kata -(after each line)
o’feshe- g’ba
oh—–…
basket mouth wan start to leak again, oh-
basket mouth wan open mouth again, oh
abi– you don forget i say i sing, ee-oh –(is it not)
basket mouth wan open mouth again, oh
oh, i sing, i say, i go my mouth like basket, ee-oh, malan bia-gbe-re
(2x)
basket mouth wan start to leak again, oh-
basket mouth wan open mouth again, oh
fela, wetin you go sing about?
dem go worry me… -(after each line)
(3x)
dem go worry me, worry me– worry, worry, worry, worry
dem go worry me -(after each line)
dey wan to make us sing about prison
dem go worry me, worry me– worry, worry all over da town
dey wan to know about prison life
dem go worry me, worry me– worry, worry all over da town
-(repeat stanza)
fela, wetin you go sing about?
dem go worry me
dem go worry me, worry me– worry, worry, worry, worry
the time weh i dey, for prison, i call am “inside world”
the time weh i dey outside prison, i call am “outside world”
na craze world, na be outside world
craze– world -(after each line) / –(crazy)
na be outside- da police-i dey
na be outside- da soldier dey
na be outside- da court dem dey
na be outside- da magistrate dey
na be outside- da judge dem dey
na craze world be dat
na be outside- buhari dey
na craze man be dat
animal in craze-man skin-i
na craze world be dat
na be outside- idia-gbon dey
na craze man be dat- oh
animal in craze-man skin-i
na craze world be dat
na be outside- dem find me guilty
na be outside- dem jail me five years
——————i no do nothing
na be outside-dem judge dey beg ee-o
na craze world be dat, na craze world be dat
na be outside- dem kill dem students
soweto, zaria, and ife
na craze world be dat, ee-oh
na craze world be dat,
na be outside- all dis dey happen
na craze world be dat, ee-oh
na craze world be dat, ee-oh
na craze world be dat, ee-oh
na craze world be dat, ee-oh
na craze world be dat, ee-oh…
make you hear this one
war against indiscipline, ee-oh
na nigerian government, ee-oh
dem dey talk ee-oh
“my people are us-e-less, my people are sens-i-less, my people are indiscipline”
na nigerian government, ee-oh
dem dey talk be dat
“my people are us-e-less, my people are sens-i-less, my people are indiscipline”
i never hear dat before- oh
make government talk, ee-oh
“my people are us-e-less, my people are sens-i-less, my people are indiscipline”
na nigerian government, ee-oh
dem dey talk be dat
which kind talk be dat- oh?
craze talk be dat ee-oh
na animal talk be dat
كلمات أغنية عشوائية
- pirate 182 - grincheux #2 (la capitale) كلمات الأغنية
- the forum - somebody to rely on كلمات الأغنية
- victoria velvet - cry كلمات الأغنية
- dancing plague - forget كلمات الأغنية
- charliiixxx - lies كلمات الأغنية
- thahomey - detroit flow part iii (like me) كلمات الأغنية
- orimi atmos - by my side (remix) [ft. gaël ulysse] كلمات الأغنية
- daddyphatsnaps - the promised neverland rap كلمات الأغنية
- chrissx - 21imbenz كلمات الأغنية
- trachimbrod - salvation كلمات الأغنية