
faveedee - jah guide (freestyle) كلمات أغنية
jah guide (freestyle) lyrics
pridandandidandi
ina dey wonder wonder
how the boy be making it
ina finesse finesse
no be my power
na super power
(super power)
na baba power
(baba power)
ina dey finesse finesse
me i dey work i dey build confidence
now una won dey won dey
pretend pretend
(pretend pretend)
dem dey wonder wonder
(wonder wondеr)
jah save me!
(jah save mе)
save save me!
(jah save me)
jah guide me!
(jah guide me)
jah protect me
jah save me!
(save me save me)
jah guide me!
guide me
jah protect’ me
save save me
no!
n0body n0body n0body
but you!
(dem no finna know)
n0body n0body n0body
e be you uh uh
(dem no finna know)
n0body n0body n0body
just you!
(n0body afiknow)
n0body n0body n0body
e be true
e be true uh uh
ina dey wonder wonder
how the boy be making it
ina finesse finesse
no be my power
na super power
na baba power
(baba power)
ina dey finesse finesse
me i dey work i dey build confidence
now una won dey won dey
pretend pretend
dem dey wonder wonder
(wonder wonder)
jah save me!
(jah save me)
save save me
(jah save me)
jah guide me!
(jah guide me)
jah protect me
jah save me!
save me save me
jah guide me
(guide me)
jah’ protxx eh eh
ahnnnn’
no!
n0body n0body
but you!
كلمات أغنية عشوائية
- ghost gore - macabre castle كلمات أغنية
- mickey mentle - waiting for you كلمات أغنية
- jinyoo - ok كلمات أغنية
- tunday akintan - play me drum كلمات أغنية
- sh00t3r - sinto muito ñ ter te levado pro natal كلمات أغنية
- porter j oneal - i want to die كلمات أغنية
- resa lawang sewu - cinta kita (feat. wandra) كلمات أغنية
- nick murphy & the program - born in a river كلمات أغنية
- shinuaki - нужна (need) كلمات أغنية
- benji franks - gimme gimme كلمات أغنية