
faveedee - gwan chat كلمات أغنية
for mi area dem dey always gwan chat
make me make me finna trust n0body
ini mini minimo
for mi area dem dey always gwan chat
smile for ya face
later stab you for your back
this many many things
i dey see
make me make me
finna trust n0body
hmmm hmmm hmmm
i don’t really know
hmmm hmmm hmmm
ini mini minimo
ewey wey wo
ewey wey wo
(you wan dey talk again)
ewey wey wo ewey wey wo
ewey wey wo ewey wey wo
ah iye!
ewey wey wo ewey wey wo
ewey wey wo ewey wey wo
(monday don come again)
ewеy wey wo ewey wey wo
(na wеtin pass you you wan dey do)
ewey wey wo ewey wey wo
ah iye!
dem no know know know
say me i no gbadun
(i no gbadun)
and if i vex
(if i vex)
omo omo omo
me i vex
kilofese kilofese
seunti ofese
kilofese kilofese
kombe!
seunti ofese
kilofese hey
for mi area dem dey always gwan chat
smile for ya face
later stab you for your back
this many many things
i dey see
make me make me
finna trust n0body
hmmm hmmm hmmm
i don’t really know
hmmm hmmm hmmm
ini mini minimo
ewey wey wo
ewey wey wo
shey na now you wan preach for me?
ewey wey wo ewey wey wo
ewey wey wo ewey wey wo
ah iye!
ewey wey wo ewey wey wo
ewey wey wo ewey wey wo
you wan dey talk again?
ewey wey wo ewey wey wo
ewey wey wo
ewey wey wo
ah iye!
ewey wey wo ewey wey wo
ewey wey wo
ewey wey wo
na wetin pass me i wan dey do
hehehe
omo omo
if i if i if i get’
100million now ehn
i fit to slap police like this
like this
hehehe
yes o
you you you wan dey preach for me now
no way na
hmmm hmmm hmmm
i don’t really know
hmmm hmmm hmmm
ini mini minimo
ewey wey wo
ewey wey wo
كلمات أغنية عشوائية
- nell bryden - diamonds and gold dust كلمات أغنية
- xay dryz - love me كلمات أغنية
- d.n (daniale neznamov) - тысячи причин (thousands of reasons) كلمات أغنية
- erv100 - cooler كلمات أغنية
- mirko cetinski - prošeći se z manun po kvarneru كلمات أغنية
- 187drzy & pbootyeater - the genesis كلمات أغنية
- yck - leave me be كلمات أغنية
- gloria estefan - corazón prohibido (radio edit) كلمات أغنية
- nurko - disappearing now (abandoned remix) كلمات أغنية
- johnny lloyd - run cold كلمات أغنية