kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

fash - shege wey i see lyrics

Loading...

shege wey i see

indica sativa that i’m smoking
i no fit sleep no fit lack
i am chosen
if i sleep i slack
no still fit stop me
no pictures taken
but i swear i am posing
i am plotting
it’s disturbing
i came from nothing
my papa no fit spons me
they said that i am lucky
i tell them make dem shut it
if to say i really lucky i for cashout from bombing

i get guys from ojota street
guys wey i proud to dey call my g
get one wey no chop since like last week tuesday
if i ask he go say na dem poor man things

i get guys from ojota street
guys wey i proud to dey call my g
get one wey no chop since like last week tuesday
if i ask he go say na dem poor man things
hmmm
i never talk(i never talk)
the shege wey i see(the shege wey i seeee)
ahnahn
the shege wey i see

i never talk(i never talk)
the shege wey i see(the shege wey i see)
the shege wey i
the shege wey i see

i got n_ggas stuck up in the bando
i got n_ggas tryna get the bandles
shout my n_ggas blowing all this candles
working remotely
looking for the angles
so many times that i had to
some things that i handled
so many times that i had to
so many times that i had to
trap for the ends
with my n_ggas cause we had to
say i said that sh_t once and i’ll say it again
i ain’t never been the jah imma send down the rain
i ain’t never been a p_ssy
imma tuck all the pain
all i want is money and power
you can keep all the fame(keep all the fame)
keep all the fame
when sapa been dey hold me and n0body knew me
n0body knew my name
n0body knew my name
now we gone through the pain
and all we do is gain
hmmm
i never talk(i never talk)
the shege wey i see(the shege wey i seeee)
ahnahn
the shege wey i see

i never talk(i never talk)
the shege wey i see(the shege wey i see)
the shege wey i
the shege wey i see

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...