
fargo ip - marijane كلمات أغنية
e get the thing wey dey for my mind
i wouldn’t lie girl you dey for my mind
i’m into you girl you dey for my mind
i wouldn’t lie girl you dey for my mind
i don high , i don gbana, i don take codeine
i don manya, hope you don’t mind if i touch your baka oo
give me maryjane every other thing me i don’t care
girl na where you dey me i wan dey
girl na where you dey me i wan dey
are you okay ?
give me maryjane
light up the spliff make i filaire
girl na where you dey me i wan dеy
girl na where you dey mе i wan dey
are you okay ?
my girl hold on to me
don’t let me fall im staggering so in love
ife ineme gegbukwa madu
only you fit to cooling my mind you know!
ebele, you arrest my mind
ebelebe, attention attis ekelebe
only you… my babe
victoria, come chop the glory now
no dey slow me down only fit to hold the man i no be hooligan phenomena that wan no gold digger
abeg no dey slow me down only fit to hold the man i know you love me now
i don high , i don gbana, i don take codeine
i don manya, hope you don’t mind if i touch your baka oo
i don high , i don gbana, i don take codeine
i don manya, hope you don’t mind if i touch your baka oo
give me maryjane every other thing me i don’t care
girl na where you dey me i wan dey
girl na where you dey me i wan dey
are you okay ?
give me maryjane
light up the spliff make i filaire
girl na where you dey me i wan dey
girl na where you dey me i wan dey
are you okay ?
كلمات أغنية عشوائية
- mistaman - slow mo كلمات أغنية
- edin handzic aka edo - retro nijemi film كلمات أغنية
- basement jaxx - good luck (summer bootleg remix) كلمات أغنية
- marek hemmann - left كلمات أغنية
- the "5" royales - right around the corner كلمات أغنية
- young beazy - hear that كلمات أغنية
- samy deluxe - viel mehr كلمات أغنية
- eskorbuto - pelos largos, caras enfermas كلمات أغنية
- freedom for king kong - oncle sam كلمات أغنية
- lee ann womack - not forgotten you كلمات أغنية