
famous pluto - osusu كلمات أغنية
na famous pluto
ogbe
p p p p p!
wowowo
casala burst the n_gga
i mat the n_gga if the n_gga run
wahala i catch am for traffic for lagos
na osusu money na the n_gga carry run
wetin dey sup
i must active if the owo day involved
leave cho_cho_cho carry the money come
jeriq wassup
put me on call
i hear say
one n_gga carry the money run
i nor one too day talk
i go spill he blood if he burst
i nor one day lock up
i make sure i carry my gun
na osusu money na the n_gga carry run
casala burst
the n_gga
i mat n_gga if the n_gga run
wahala
i catch am
for traffic for lagos
na osusu money na the n_gga carry
he father
he papa
casala burst
the n_gga
i mat n_gga if the n_gga run
wahala
i catch am
for traffic for lagos
na osusu money na the n_gga carry
he fathеr
he papa
wetin dey sup
i must activе if the owo day involved
leave cho cho cho carry the money come
jeriq wassup
put me on call
i hear say
one n_gga carry the money run
i nor one too day talk
i go spill he blood if he burst
i nor one day lock up
i make sure i carry my gun
na osusu money na the n_gga carry run
ogbe!
wetin dey sup kasala don burst
oga update me ogbe don come
my website more dollar dot come
get that man down wizzy don’t dull
you wan run usain bolt
men ga egosi gi movie home alone
na money matter make you see me for road
samba ga emekwa ife actor melu boss
loader 40 picker 40 middle man 20 wire me the benji (ego)
short time nsogbu
over night nsogbu
she dey ride me
i dey ride my benzo
casala burst
the n_gga
i mat n_gga if the n_gga run
wahala
i catch am
for traffic for lagos
na osusu money na the n_gga carry
he father
he papa
casala burst
the n_gga
i mat n_gga if the n_gga run
wahala
i catch am
for traffic for lagos
na osusu money na the n_gga carry
he father
he papa
casala burst
the n_gga
i mat n_gga if the n_gga run
wahala
i catch am
for traffic for lagos
na osusu money na the n_gga carry
he father
he papa
casala burst
the n_gga
i mat n_gga if the n_gga run
wahala
i catch am
for traffic for lagos
na osusu money na the n_gga carry
he father
he papa
كلمات أغنية عشوائية
- גל טבת - avi shmuel nachoom - אבי שמואל נחום - gal tvat كلمات أغنية
- sam harvey - they're all wrong كلمات أغنية
- smokeytheghost - stigma كلمات أغنية
- paradisia - her كلمات أغنية
- ike & tina turner - the way you love me كلمات أغنية
- anxious - please not now كلمات أغنية
- shadow moses - scott hall كلمات أغنية
- deadthrone - wide awake كلمات أغنية
- cush (figa do lixo gang) - "deus" كلمات أغنية
- han yo han - 동창회 (school reunion) كلمات أغنية