
falz - time difference كلمات أغنية
[verse 1]
i dey for lag but my shorty dey for yankee
only the time she’s on holuday we can see
how many babes want a celebrity like me
got me thinking that i should change to blambi
but even sef gan
wetin be garanti
say she no follow oyimbo or maybe shiney
i don’t know mehn
now we’re fighting
it’s driving me crazy like a lagos tayzi
[chorus]
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s_x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s_x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
[verse 2]
you say you dey for class baa
will you call me back sha
tartee minutes hafta
i still need to ask ha
awa ladies yakpa
towa _____
____ hyperventilate mini hasma
but flashback ele itashegon passmark
ele itagon ____ b_st_rd
hope you got the message and the money that i transfered
thats a sign out
this’ the lastcard
this’ time difference
this’ time difference
baby i love you but this time difference
na the time difference
baby i love you but this time difference
كلمات أغنية عشوائية
- all we have - undone كلمات أغنية
- the hilltoppers - if i didnt care كلمات أغنية
- nesli - la tua vita كلمات أغنية
- jay welsh - casa mia كلمات أغنية
- ria mae - my love كلمات أغنية
- sinaiforreal - and 1 كلمات أغنية
- siechtum - winterstahl كلمات أغنية
- meredith reeves - they cheated on each other كلمات أغنية
- ole kristiansen - suna tamarmi كلمات أغنية
- dave rawlings machine - how's about you كلمات أغنية