
falz - old soja كلمات أغنية
[verse 1: majeed]
old soldier never die
make i give you the reason why
i get coconut head long time
since 1990 abacha time
tell shalewa
so fun pe mo gb’ere mi de
ori ade o kin sere
omo na big man move we dey make
[chorus: majeed]
no retreat, no surrender (odi dan_dan)
hands in the air now (odi dan_dan)
but let my people go (odi dan_dan)
before alarm go blow, wahala
ololololo (odi dan_dan)
ololololo (odi dan_dan)
ololo (odi dan_dan)
[?] (odi dan_dan)
[verse 1: falz]
old soldier never die
if you check am, you for vet am you go realize
omo k’omo, omo olowo, you dey visualize
iyawo esu go get am i dey sympathize
give you the bulala
give them the warning say we dey come
we got you surrounded now ain’t nowhere to run
and wey no dey fear uniform man wey carry gun
kan wo ran, kan de pada lo jise fun daddy wan
man i pull up in a classic o, toyota selica
americana legbe mi [?]
awon temi se pada de lati jenifa, jenifa
o de ni fe bawa ja, awa o tie s’awada
old soldier dey for rain, sunshine and harmattan
old soldier ready lay him life for father land
old soldier wey don die many times, to pada wa
se yen lo fe s’eru ba?
ko wa necessary sir
[chorus: majeed]
no retreat, no surrender (odi dan_dan)
hands in the air now (odi dan_dan)
but let my people go (odi dan_dan)
before alarm go blow, wahala
ololololo (odi dan_dan)
ololololo (odi dan_dan)
ololo (odi dan_dan)
[?] (odi dan_dan)
[outro]
[?]
كلمات أغنية عشوائية
- declan galbraith - house of the rising sun كلمات أغنية
- declan galbraith - i'd love you to want me كلمات أغنية
- declan galbraith - i'm cryin' for you كلمات أغنية
- death before dishonor - torn apart كلمات أغنية
- declan galbraith - your friend كلمات أغنية
- death before dishonor - nowhere to turn كلمات أغنية
- kid cudi - the arrival كلمات أغنية
- glaiza de castro - kaputol ng isang awit كلمات أغنية
- robin trower - sweet angel كلمات أغنية
- dee carstensen - time كلمات أغنية