kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

falz - karishika (part 2) كلمات الأغنية

Loading...

[m.i:]
god save me from karishika
i was stucked on the booty like a car sticker
i was stucked on bress like a br-ssiere
until she give me problem like a maths teacher
these girls mehn i no dey trust dem
once u are posh, den
dey go form crush, den
dey go con rush men into endors-m-nt
now she don brand you
she need reimburs-m-nt
to god b the glory for ma story
girl wey dey hang out with me and my hommie
say i will give u money if u know me
started to levitate she was higher dan kpoli
after all our prayers to god
i promise i will never follow yansh at all
she raise my bp and cholesterol
and am speaking from experience
like pastor boy

k!ller with the flow cus n0body sicker
the money and the fame now coming quicker
queen of the coast don dey find a n-gga
lord save me from karishika

[showdemcamp:]
k!ller with the flow cus n0body sicker
the money and the fame now coming quicker
queen of the coast done dey find a n-gga
lord save me from karishika

am in dallas forming oil and gas dude
treating her fat belly bell like where u at boo
i see these karishikas tryna p-ss through
dem dey form wife me i just dey catch cruise
k!ller with d the flow guess who
flyest and the illest call it bird flu
any queen of the coast i reject you
omo who b karishika to a neptune
flash back did i tap that make her back track
too many karishikas on my snap chat
tryna confuse me when i see that yansh clap
but is premature in and out sharp sharp
rap cat
battle through lasgidi with my woes
just abells on my heels
lord keep me on my toes
why i ain gat time to chill
u can say am being cold
when they see u making mills
they start coming for your soul
like, one karashika, two karashika
omo cool down no time nice to meet ya
queen of the night
come dey form monalisa
that’s why falz call some guys
come dey feature for karishika
oh lord karishika, karishika
oh lord karishika

and am back with the
u can touch it but u feel it
see these boys are me artillery
and now we on the k!lling screen
these karishikas feeling me
i see dere spirit vividly
dey trying to get my soul
but i fade before dey finish me
diminish me
dey go suck u dry like some kilishi
because we running this
dey just exercise utility
oh lord karishika, oh lord

k!ller with the flow cus n0body sicker
the money and the fame now coming quicker
queen of the coast don dey find a n-gga
lord save me from karishika

[falz:]
k!ller with the flow cus n0body sicker
the money and the fame now coming quicker
queen of the coast don dey find a n-gga
lord save me from karishika

wetin u smoke
wey dey make u feel like lioness
queen of the coast oya
recover from your highness
u think i’ll let u come and
lie down on my mattress
dey initiate a man
to the brotherhood of darkness
why e be say
elegushi beach be your address
you see the spirit wey u cover
under that dress but u say u pure
u dey form sister agnes u dey try
u should get an oscar u na actress
wey ogbanjei dey bind mami water
eyin iya aje eh ma try gbabi koja
such a beauty queen i for marry adeshola
till i come see with my eyes shes having comma
mo double cross eh kotomu moh sarey soda
i no know how chioma
take put me for tight corner
if we fall for d s-xyness
treat them with the negligence
lord have mercy
save us from the pestilence

k!ller with the flow cus n0body sicker
the money and the fame now coming quicker
queen of the coast don dey find a n-gga
lord save me from karishika

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...