falz - anything goes كلمات أغنية
dem don dey k!ll us
dem think dem don defeat us all
dem want to cheat us all
we no be idiot o
we no go give up
we don dey sit up o
men don dey figure
dem no go fit defeat us o
dem don dey k!ll us
dem think dem don defeat us o
dem want to cheat us all
we no be idiot o
we no go give up
we don dey sit up o
men don dey figure
dem no go fit defeat us o
coz dem are worriеd o
something so scary dey come
lеkwa lorry load
e don dey close
begin dey run
you go surely ghost
if money ghost under your watch
and no second chance
you no see say here no be church
ya
anything goes in lagos
no go dey dull
anything goes in lagos
you know the law
anything goes in lagos
wetin dey sup
i tell em welcome to lagos
in a different generation, yeah
revolution dey show for television, ah
no commander go fit to dead the mission, ya
no machine gun omo no ammunition, uhn
you shoot us, we return
dem don dey k!ll us
dem think dem don defeat us all
dem want to cheat us all
we no be idiot o
we no go give up
we don dey sit up o
men don dey figure
dem no go fit defeat us o
how many princ_p_lities will i truncate
before dem go free me okay okay
go and go face to face with my mummy
na daddy g.o. prodigy so te so te
prayer warrior redemption camp dey occur within my parlour
play date na fellowship
na who dey move the biscuit na cabin sometime it was okin
odumodu abi i no dey gree
my turn to feast now who dey breathe
no come in peace el zackazacky
f_ck up your target while i’m in my ed hardy
na who want k!ll us for lagos
na woman put you for this pot
falana listen he no judge
but he pikin cut from different cloth
the court want wicked us
na twitter all of them assemble all na silly talk
cancel who? the one who blew the door
na modu run am, na him create armageddon
dem don dey k!ll us
dem think dem don defeat us o
dem want to cheat us all
we no be idiot o
we no go give up
we don dey sit up o
men don dey figure
dem no go fit defeat us o
anything goes in lagos
no go dey dull
anything goes in lagos
wetin dey sup
كلمات أغنية عشوائية
- calinn - tequila on our 17th كلمات أغنية
- lil moe (swe) - para كلمات أغنية
- kosjusz - ona jest 10 na 10 كلمات أغنية
- don trip - hour glass كلمات أغنية
- great error - sing for me كلمات أغنية
- underground unleashed - follow us down كلمات أغنية
- venus 5 - we are dynamite كلمات أغنية
- nael & civo - plugg كلمات أغنية
- soto orbis - beautiful كلمات أغنية
- buck 65 - part 8 كلمات أغنية