kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

falz – amen كلمات اغاني

Loading...

[intro]
through jesus christ our lord (amen)
amen
amen
amen
shout the loudest halleluya
in the name of jesus
amen
halleluya somebody
waka waka waka waka waka waka waka

[verse 1]
pull up in a rolls-royce ghost
my bodyguard armed
oga don’t come close
i get bread, bakery dey my condo
but i dey feed five thousand with only one loaf
my dough dey flow
oluwa gba control
my goal is to make sure you give christ your soul
if you don’t put your offering and t-the in the bowl
blessing on your life go slow

[hook: fela kuti]
pastor house na him dey fine p-ss
my people them dey stay for poor surrounding

[verse 2]
yea
na so dem talk
we chop
we gullible to the core
if you drop all you got
it’s impossible to be poor
put your hand in your purse
give everything to the church
and i promise you
the lord will come knocking on your door
it’s funny when you say
i’m moving like an unbeliever
it’s ironic you tell me
to be my brothers keeper
take our offering set up uni
and your church members can’t even afford the school fee

[hook: fela kuti]
these money making organizations
them come put we africans in total confusion

[verse 3]
yea
so the taste of that holy communion is too sweet
be like say you don forget the thing you talk for pulpit
everybody and their mama still dey take your bullsh-t
if my sermon worry you
e mean say the shoe fit
more catholic than the pope
more faithful than the bishop yeah
i know some kind drug wey dem call religion
i dey pray to god
i hope i make it to his kingdom
while the man of god is busy raking in millions

[hook]
oh ohh
and them dey do kpa kpa kpa kpa
shout the loudest hallelujah

[verse 4]
i know some fanatics go talk
yeah it’s more than likely
person wey i fight for
go turn around to fight me
you tell your doctor you enjoy the headache
k!ll the messenger throway the message
find sweet and sweet talk
na em be the template
church plenty p-ss school for inside my estate
you sell hope
you sell faith
you sell dreams to get paid
na congregation money
but dem no go see percentage

[outro]
…inside the church
having succeeded in driving away the pastor
some of the members spoke
on what could have caused the show of shame
“he raises funds in the church
and keeps the money in his purse
without giving to the church authorities”
“what this man has done
is to destabilize the church
to destroy this church
and i will not fight that
the bible says follow peace with all men”
somebody shout the loudest halleluyah
waka waka waka waka waka waka
“then they started the offering
at a thousand dollars
and then they said
if you don’t got
if you don’t got cash
then we got atm machines
i don’t understand that logic
i don’t understand that way of thinking
and i don’t understand that to be what religion is”

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...