falz feat. sess - time difference كلمات الأغنية
bahd guys…
i dey for lag but my shorty dey for yankee
only the time she’s on holuday we can see
how many babes want a celebrity like me
got me thinking that i should change to blambi
but even sef gan
wetin be garanti
say she no follow oyimbo or maybe shiney
i don’t know mehn
now we’re fighting
it’s driving me crazy like a lagos tayzi
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s-x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
she facetime me
at time we’re skyping
and then phone s-x when am tired of typing
but even then cyber love lowaje
how i wish i can teleport over there
you say you dey for cl-ss baa
will you call me back sha
tartee minutes hafta
i still need to ask ha
awa ladies yakpa
towa —–
—- hyperventilate mini hasma
but flashback ele itashegon p-ssmark
ele itagon —- b-st-rd
hope you got the message and the money that i transfered
thats a sign out
this’ the lastcard
this’ time difference
this’ time difference
baby i love you but this time difference
na the time difference
baby i love you but this time difference
كلمات أغنية عشوائية
- breathe (u.k) - say a prayer (remix) كلمات الأغنية
- actitud maria marta - la angelita كلمات الأغنية
- jake mckelvie & the countertops - better underwater كلمات الأغنية
- carl anderson - i can't stop the rain كلمات الأغنية
- high and mighty color - red كلمات الأغنية
- ja'cory lavine - confession كلمات الأغنية
- kill bunk - can't trust كلمات الأغنية
- boykot - 1 mayıs كلمات الأغنية
- truthcity - i don't wanna sell weed no more كلمات الأغنية
- solar/białas - w tą albo w tamtą كلمات الأغنية