kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

erigga – a trip to the south كلمات اغاني

Loading...

paper. boi
only warri in the building menh
comot ur leg for high tension

na erigga dey yarn
emirate empire (their father)
a trip to the south boi

old warri coming out boi
i never bust dem don begin dy shout
like haaaaaa (tell them make them clear way, paper paper)
i’m internationally known from lag to waff
my flows to funny die them go cry the laugh
olosho wear your clothes i’m not here to straff
chop till my belle big lekki round about
2 million per show, around that amount
no dy show ursef bros show ur bank account
n-body wan see craze woman under wear
you say u don blow how come we unaware
no blame me bros blame the kind alert wey dy enter my inbox
tongue blue account blue what are we talking it can never b-red davido cousin (abeg)
a trip to the south boi

old warri coming out boi
i never bust dem don begin dy shout
like haaaaaa (tell them make them clear way, paper paper)
omo e be like say i puff na heaven be this
used to sleep with 2 girls na eleven be this
you all need yomi casual then suit yourself
but since you want be clarence why not shoot yourself
if anybody dope p-ss me na drug addict, them no dy brag with highness enjoy ur habit
i k!ll the beat like mosquito wey full my parlor
pack all their dead body go do better alb-m
i know say dagrin dy laugh i dy wound this track
e dy show 2pac na ur warri version be that
na me dy run the street una just dy jog, if that girl dy stubborn bring am come make i flog
a trip to the south boi

old warri coming out boi
i never bust dem don begin dy shout
like haaaaaa (tell them make them clear way, paper paper)
oya come chop money with me forget fork and spoon
erigga sign with glo dem go talk am soon
the kind tea i dey drink no be poverty i get am before my brother, na property?
like shedrach, meschach and abednego i no fit bow to your style pharaoh let me go
as i drop concre finish no be small issue
now now wey i dy wash my house like who no get issue
money big anyhow forget wrestling bet
be with erigga no dy put for person head
married to the game traditionally divorce papa we get better understanding i’m made boy

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...