eyiaromi daniel adetokunbo - crazy people كلمات الأغنية
e no matter if na motor
or na leg i dey use waka
as long as i’m moving forward
i no send anyone papa
i came from the trenches of trenches
but ajebota looking in person
no go dey look my baby face
underneath i dey keep my mental case ele
sativa sativa sativa sativa
na one reason i never kolo
one puff two puff mo wa okay
and still n0body go know
my jigga my jigga my jiggas
all of us getti purpose
but we dey like patapa patapa one corner
one corner ahhh
you no go fit believe eh
crazy crazy people wеy dey
just want to dey take takе ah ah
crazy crazy people wey dey
una never see crase
see crase see crase
i’m a son of a n0body
i’m just tryna be somebody
new movement new government
i’m a bad boy but i’m still god sent
trust no one not even myself
better people no reach two percent
every man with him cross
till we go finally turn to dust
olohun make my blessings fall
no waste time pick my call
no waste time pick my call wowo
sativa sativa sativa sativa
na one reason i never kolo
one puff two puff mo wa okay
and still n0body go know
my jigga my jigga my jiggas
all of us getti purpose
but we dey like patapa patapa one corner
one corner ahhh
you no go fit believe eh
crazy crazy people wey dey
just want to dey take take ah ah
crazy crazy people wey dey
una never see crase
see crase see crase
i’m a son of a n0body
i’m just tryna be somebody
كلمات أغنية عشوائية
- tyler thomas - f.n.t.w. كلمات الأغنية
- the delta riggs - money كلمات الأغنية
- peter furler - i'm alive (andy hunter remix) كلمات الأغنية
- the long ryders - final wild son كلمات الأغنية
- proceente - niczego nie żałuję كلمات الأغنية
- the grouch - hot air balloons كلمات الأغنية
- kontra k - ein teil كلمات الأغنية
- shaila dúrcal - no me interesa by shaila dúrcal كلمات الأغنية
- lars demian - ängla-tango كلمات الأغنية
- buddy knox - devil woman كلمات الأغنية