kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

euro g - anointed كلمات أغنية

Loading...

[intro]:
(yo it’s maxxie on the mix)
it’s euro g

[verse 1]:

anointing wey dey for my head
n0body fit to contend
on this journey with no friends oh (friends oh)
for this life i wan dey collect
hear my songs and you connect
if you like remain upset
don’t care uh

pray to god grinding on, it’s a process
dem dey talk say the boy, e no make sense
hate me much, even me i dey upset
badman, don’t threaten me
cuz i’m anointed

pray to god grinding on, it’s a process uh
dem dey talk say the boy, e no make sense
hate me much, even me i dey upset
uh don’t threaten me
cuz i’m anointed
anoi_ anoi_ anoi_ anointed

anoi_ anoi_ anoi_ anointed

anoi_ anoi_ anoi_ anointed

anoi_ anoi_ anoi_ anointed

[verse 2]:

she say boy you so emotional
cuz’ n0body dey look my eyes
all of them just dey look my smile
and all the times wey i follow laugh
me i wan jaiye, me i wan ball
omoye jaiye, say she no dull
if i wan kpaile, open your door
na only my mama me i go fit call

[pre_chorus/bridge]:

pray to god grinding on, it’s a process
dem dey talk say the boy, e no make sense
hate me much, even me i dey upset
badman, don’t threaten me
cuz i’m anointed
pray to god grinding on, it’s a process uh
dem dey talk say the boy, e no make sense
hate me much, even me i dey upset
uh don’t threaten me
cuz i’m anointed

anoi_ anoi_ anoi_ anointed

anoi_ anoi_ anoi_ anointed

anoi_ anoi_ anoi_ anointed

anoi_ anoi_ anoi_ anointed

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...