
erittage - my story (demo) كلمات أغنية
intro)
“bros
this year na our year oo
and hmm
this year na my year!
bros i no want carry last as i take carry last last year ooo
i no want carry last at all
last year i carry last ehn
but this year ehn
bros
before me enter office for january
bros you suppose to know say this guy
fear him return oo!…”
(verse 1)
this is my story
this is my song
blessed assurance
e go keep me for long
n0body could save me
n0body gree come
and my savings no save me
i lavished them all
survival’s for a badman
what a good man gon do?
and when the traumas start to break you down
what a badman gon do?
i no fit act like mumu
even if dem use their juju (oh! oh!)
dem no fit k!ll my confidence oo!
they can’t break me
(bridge)
somebody told me to never give up
somebody told me to hold on tight
dem say this life wey we dey so
(na turn by turn!)
and e go reach my time
somebody told me to never give up
somebody told me to hold on tight
dem say this life wey we dey so
(na turn by turn!)
and e go reach my time
(hook)
this is my story!
this is my song!
blessed assurance!
e go keep me for long!
n0body could save me!
n0body gree come!
and my savings no save me
i lavished them all!
كلمات أغنية عشوائية
- rakky ripper - subida de tensión كلمات أغنية
- calum scott & leona lewis - you are the reason (duet version) كلمات أغنية
- svan feat. pocket orchestra - is there life on mars كلمات أغنية
- amy search - sejuta wajah كلمات أغنية
- reignn - 16 كلمات أغنية
- raynniere makepeace - nedina saudade bate forte كلمات أغنية
- don diablo feat. mike waters - back to us كلمات أغنية
- evoni - levi كلمات أغنية
- facada - raiva não falece كلمات أغنية
- finneas - break my heart again كلمات أغنية