
erigga - lit lyrics
[intro: erigga]
abeg
lost boy give us wisdom
[pre chorus]
biggie belle
biggie belle walker, biggie belle
(biggie belle, biggie belle walker, biggie belle)
biggie belle
biggie belle walker, biggie belle
(biggie belle, biggie belle walker, biggie belle)
[chorus]
all my guys are lit
(yeah, yeah)
all my guys are lit
(yeah, yeah, yeah)
all my guys are lit
(yeah yeah)
see drip, see drip, see drip
(yeah, yeah, yeah)
[pre chorus]
biggie belle
biggie belle walker, biggie belle
biggie belle
biggie belle walker, biggie belle
[chrous]
all my guys are lit
all my guys are lit
all my guys are lit
see drip, see drip, see drip
all my guys are lit
all my guys are lit
all my guys are lit
see drip, see drip, see drip
[verse 1: erigga]
my money nor be audio na physical
area dey fear watin erigga shook hand put
i dey outside where you dey hope you fit see car
i wan spoil you like soup when them shook hand put
baby girl lifestyle expensive hotel
designers if no be dior then na ysl
na money dey make love sweet leave zee world people
make we go maldives you go love their mojito
besides, all my guys elite
you and your friends dem lit
me and my cash elite
we lit, see drip
food when sweet na who sabi cook cook am
the kind joy you dey gimme pass who take molly
real life no be steven spielberg shoot am
african woman you dey high me like who take kpolly
river calm nor mean say crocodile nor dey
it’s like i don fall for you cos na ground i dey
my heart dey jump from my chest whenever we hold hands
how about we go to paris i get euros and pounds
[chorus]
all my guys are lit
all my guys are lit
all my guys are lit
see drip, see drip, see drip
[verse 2: psychoyp]
look at this ice on a n_gga neck
look how the cartier make a shanty wet
i gave her double d’s now that b_tch a threat
i pull up with the st__ze
now she gon invest in me
yo now she wants the best of me
said i only cook food that’s the recipe
yeah she tryna flex with me
tell a shanty come through ask for big yp
know this sh_t is incredible
i’m like _ 2010 prime mr. incredible
i’m like _ on a headline looking incredible
i’m at the airport with smoke imma get through
you know how a n_gga move
[outro]
all my guys are lit
all my guys are lit
all my guys are lit
see drip, see drip, see drip
Random Lyrics
- monster bad - morning star lyrics
- bessie smith - i want every bit of it lyrics
- simply.finesse - is it too much to ask for? lyrics
- jill baylon - i love you so lyrics
- blocboy jb - freestyle lyrics
- westbound train - come and get it lyrics
- max arduini - nina e gaetà lyrics
- cezar & paulinho - fim de semana o bicho pega lyrics
- custard - the drum lyrics
- madilyn bailey - dusk till dawn lyrics