
emmilie - don't die كلمات أغنية
#pre_chorus
mi eye no useless wia mi sef mind to blind
mi no dey listen to watin people yarn
i follow my mind and take my heart with me
met all em humans with no humanity
#hook
dem a mock you on your feelings
n0body cares what you feeling
some says they can’t believe it
good guy why you do it
#chorus
don’t die before you die
victory do take some times
i won’t die before me die
good things do take sometime
#verse
mi fear wey mi face made me my limits
paid mi dues mi lеarnt lessons
so you gats talk about digits
mi wrong you’re wrong
mi right, i’m right
mi tunеs mi ride or die
you tryna sleep mi vibe my vibe
tell mi brrs be careful who you let on your ship
some a judas dem a come for ride to make you sink (sink! sink!!)
so, no relationship
if we can not help us win
(help us win)
me give no hate
me just no get energy
(na na naauh)
i follow my mind and take my heart with me
(take my, take my)
met all em humans with no humanity
#hook
dem a mock you on your feelings
n0body cares what you feeling
some says they can’t believe it
good guy why you do it
#chorus
don’t die before you die
victory do take some time
i won’t die before me die
good things do take sometime
#pre_chorus
mi eye no useless wia mi mind sef no blind
mi no dey listen to watin people yarn
i follow my mind and take my heart with me
met all em humans with no humanity
#chorus
don’t die before you die
victory do take some time
i won’t die before me die
good things do take sometime
don’t die before you die
victory do take some time
i won’t die before me die
good things do take sometime
كلمات أغنية عشوائية
- zezo - desespero de uma noite كلمات أغنية
- ritchie - nesse avião كلمات أغنية
- teixeirinha - amor de contrabando كلمات أغنية
- ritchie - auto fidelidade كلمات أغنية
- korn - it's me again كلمات أغنية
- facção central - dias melhores não virão كلمات أغنية
- martinho da vila - benzedeiras guardiãs كلمات أغنية
- dread roots - realidade do brasil كلمات أغنية
- bebeto alves - milongamento كلمات أغنية
- espaço rap - apenas mais um كلمات أغنية