kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

emmcee rnb – tell كلمات اغاني

Loading...

base on high voltage doings
comot leg high tension ooo
make you nor go dey talk anyhow
because you nor know where we dey come from
you understand

my brother
worldobaby emmee rnb
you wan know the story
oga network go clear you

oga network ooooooo
chech da producer

before we dey beg for take away
oooo oooo
they dey tell us make we get away
oooo oooo
but baba god don open the way
oooo oooo
everything come start to de dey
ooo oo

tell somebody wetin go be go be
if you dey see blessings dey follow me
tell somebody wetin go be go be
if you dey see blessings dey follow me
before for republic ooo
we dey shame for public oo
now we dey represent the public o
giving them good good music o

before for republic oo
we dey hide for public oo
now na good music oo
we dey give the public ooo

kpo kpo kpo kpo
na who get door nai dey hear kpo kpo kpo
egusi weh dey boil potopoto
na money make am boil potopoto

before we dey beg for take away
oooo oooo
they dey tell us make we get away
oooo oooo
but baba god don open the way
oooo oooo
everything come start to de dey
ooo oo

tell somebody wetin go be go be
if you dey see blessings dey follow me
tell somebody wetin go be go be
if you dey see blessings dey follow me
we thank baba god for the blessings o
shuoo b’cos story too full mouth to yarn o
but hold this one strong

chech on the beat
oga network
worldobobay emmcee rnb
comot leg high tension shuoo

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...