
emi c - raba كلمات أغنية
see eveyday i dey work and pray for the raba
eledumare pour the oil for me head, cuz i don taya… to dey suffa
e no go bad if i get the money like dangote and adeleke
oluwa shine your light on me, cuz i won dey ok
see baba god bless me, make my enemies dey wonder
anybody wey won try to off my light, oluwa strike am with tunda
no food for lazy man oh, that’s why i’m steady on my grind
see i go dey ok. me i go dey ok
this year i go dey ok. my family go dey ok, my fans go dey ok. oh na
dem go say
dem go talk say na blood money oh
but everyday
as i dey work i dey pray for grace
eledumare show me the way(ami oh)
eledumare bless e my 10 fingers
cuz i no go like to go ashtray oh(ami oh)
eledumare kolubamishe oh. oyeah. that’s why me say
كلمات أغنية عشوائية
- rook - prey to god كلمات أغنية
- motörhead - iron fist (live) كلمات أغنية
- jerome (rapper) - mall olympians كلمات أغنية
- ammi $age - galaxies. كلمات أغنية
- westover - care (live from glendale, az; november 10, 2017) كلمات أغنية
- kingdom of sorrow - along the path to ruin كلمات أغنية
- fratelli quintale - quintale anthem كلمات أغنية
- fratelli quintale - suono del mare كلمات أغنية
- undead slayer - it's our story كلمات أغنية
- nitvwa - fanta كلمات أغنية