ema - confidence كلمات الأغنية
verse 1
you come deliver sinner like me
and you call me “special pikin”
lord e plenty wetin you hand do for me
you dey give me confidence, gimmie confidence
i’m a proper result of your grace
cause you use your love commot my mistakes
lord e plenty wetin your hand do for me
you dey give me confidence, gimmie confidence
chorus
so i give you my life, and everything i have is yours
you no go use me catch cruise
i give you my world, you are my all in all
you no go use me catch cruise
cause you give perfect love yeah yeah
perfect love
you give perfect love, yeah yeah
perfect love
you give perfect love, yeah yeah
perfect love
you give perfect love yeah yeah
perfect love
verse 2
i no believe say na me wey you use
when i reason, i still dey confuse
cause if na person, them no go love me
the way that you do
no go do the things that you do
you dey give me confidence
na me the evidence
say na anybody you like you use
you be general; you pick, you choose
you dey give me confidence
na me be the evidence oh oh
say na anybody you like you use
you be general; you pick, you choose
chorus
so i give you my life, and everything i have is yours
you no go use me catch cruise
i give you my world, you are my all in all
you no go use me catch cruise
cause you give perfect love yeah yeah
perfect love
you give perfect love, yeah yeah
perfect love
you give perfect love, yeah yeah
perfect love
you give perfect love yeah yeah
perfect love
outro
this your love, e no get sorrow
this your love, e no dey die
cause i know you know tomorrow
me i no go ever cry
كلمات أغنية عشوائية
- roc marciano - 1000 deaths كلمات الأغنية
- mista sinista - september كلمات الأغنية
- basada feat. aspen - this is the life كلمات الأغنية
- will wander - fisherman king كلمات الأغنية
- petra - janis joplin كلمات الأغنية
- pink floyd - the dogs of war (live at nassau coliseum 1988) كلمات الأغنية
- lil meep - dork كلمات الأغنية
- downfall of gaia - zerfall كلمات الأغنية
- nathan fouts - educated كلمات الأغنية
- hammock - no agenda (instrumental) كلمات الأغنية