kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

elijah edwin - i no dey do again lyrics

Loading...

i no dey do
i no dey do
i no dey do again

u no go just dey worry my life dey disturb, because me and u dey date, give me peace watin i never do

for u, i dey pay your house rent every time, i buy u latest iphone, why u no go gree me rest

love is peace no be geregere, any time u come my house to visit me na so so problem u dey give me

if i go out u go say i don go cheat, woman send me massage u go say i don get another girlfriend

watin dey worry u self, even the other time my mumusy call me u dey ask me who is she

u get sense at all. give me peace no be so dem dey do relationship just dey spy on me like that

another thing wey make i hate you be say u dey talk to me anyhow de insult me upon things i do for u

i dey listen u say watin
you give me your body

i dey look u dey laugh see watin this girl dey talk i give u my body

u give me your body, na now i no say u dey craze, me i no give u my own body
na only u get body watin u get wey other woman no get, na same test same feeling

if u think say u dey different, women full everywhere so no dey think say u dey special

how good u dey for friendship go make man marry u. so make u dey try to dey change your ways

me self don tire man need respect and peace make u dey try to dey change ways

na u dey do anyhow u no too get sense u just dey push me fallaaway

u say when, i give u money last, i give u money make u change your clothes which day be that on friday

imagine this girl, nothing wey woman go gree say u give am except u don give am belle

i no dey do
i no dey do
i no dey do again

i no dey do
i no dey do
i no dey do again
i no dey do
i no dey do
i no dey do again
i no dey do
i no dey do
i no dey do again
i no dey do
i no dey do
i no dey do again

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...