
elijah edwin - ekelebe كلمات أغنية
austin nweke
austin nweke
austin nweke
u talk say you no go hear word (hear word)
u waka go ogbodo oyibo
one month u don u get job
u work 8 months u don tire (tire)
say dem no dey pay u well
u live am enter street
say u want dey sale gbana
your mate dey do good job
ekelebe
ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo
ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo
ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo
austin nweke
austin nweke
u talk say u no go hear word (hear word)
u enter street full time (full time)
u start to dey make wazo
u don make u no warn rest
u do do u no warn stop
u don make enough wazo
greed no go gree u (gree u)
the day dem go catch u (catch u)
ekelebe
ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo
ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo
ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo
ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe
ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe
ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe
austin nweke
austin nweke
police dey find u. (find u)
ekelebe dey find u. (find u)
u don go sanko (sanko)
go meet the worse people
dey cry say u warn come out
but it don late u go serve
all the wazo make don dey go
where u dey find lawyer (find lawyer)
ekelebe
ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo
ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo
ekelebe ekelebe eke ke leave me ooo
austin nweke (leave me oh oh leave me yooo)
austin nweke (leave me oh oh leave me yoooo)
austin nweke (leave me oh oh leave me yooo)
austin nweke
ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe
ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe
ekelebe ekelebe ekelebe ekelebe
كلمات أغنية عشوائية
- the offspring - the opioid diaries (live) كلمات أغنية
- remexido - mulata كلمات أغنية
- lalo ebratt & kiko el crazy - plakata كلمات أغنية
- owen (오왼) [kor] - 힙합 ii (hip-hop ii) كلمات أغنية
- knndygrn - selfish كلمات أغنية
- saint raymond - talk كلمات أغنية
- valistix - брюлик (brilliant) كلمات أغنية
- ade amuda - time كلمات أغنية
- saitylow - commerce كلمات أغنية
- electrik ants - time has flown كلمات أغنية