
el nino - lost كلمات أغنية
kalakuta
karishika
all of them boys dem no see me later
truth is bitter but i gat to face the grind
me i no dey smoke for shrine
say you need to do your thing
and i need to do my thing
that’s why i gat to face the grind
me i gat to chase the bag oh no
i’m sorry
i gat billion dollar dreams so i’m in a hurry
shout out to them homies
wey dey for me when i get struggles
i dey for you too
some days i be on my low
but i still dey don’t you vex
some days i be on my own
i don make mistakes i need to pray
pray for love and i pray blessing
everyday you live is a lesson
me i don
lost
pray for love and i pray blessing
everyday you live is a lesson
me i don
lost
my kele dey fight
my padi dey find me
i for dey your side
but i must fight alone
i know one day i go be alright
i know one day i go be alright
i dey believe i dey really pray
for the sunny day
i dey believe i dey really pray
for the sunny day
and i no mind
you better don’t mind them too
some days i be on my low
but i still dey don’t you vex
some days i be on my own
i don make mistakes i need to pray
pray for love and i pray blessing
everyday you live is a lesson
me i don
lost
pray for love and i pray blessing
everyday you live is a lesson
me i don
lost
no oooo way
i been tryna live my life
so i dey pray eh eh eh
.
كلمات أغنية عشوائية
- z-ro - naked headed lover كلمات أغنية
- enteha - ayeneh كلمات أغنية
- the morning code - silver كلمات أغنية
- snckpck - real cool pup كلمات أغنية
- axxis - only god knows - remix 2006 كلمات أغنية
- cookiemonster21 - deuces كلمات أغنية
- veo muertos - mi hermana golpea a mi madre كلمات أغنية
- x priest x - we're the same كلمات أغنية
- got7 - my swagger كلمات أغنية
- macrobiotics - banane e lampone كلمات أغنية