
ejoya - yawa كلمات أغنية
oh yusuf leleyi baba ba
wo e wo
ye e ye
[verse 1]
she tell me na me go tire
i tell am na you go tire
she tell me na me go tire
she tell me na me go tire
she wan taste the rhythm and bass
i tell am baby you go craze
na me na me you dey chase oh
e don gbess
[hook]
e go do you like
wa wa wa wa
wa wa wa wa
wa wa wa wa
wa wa wa wa
wa wa wa wa
[chorus]
i know you wanting my body oh
i no go tell you sorry oh
yawa don gas say oh
yawa don gas say oh
i know you wanting my body oh
no go tell you sorry oh
yawa don gas say oh
yawa don gas say oh
[verse 2]
anywhere wey you wan go oh yeah yeah
anything you wan see e e
listen
girl as you dey see me so oh oh yeah yeah
you never know as e dey be
[hook]
e go do you like
wa wa wa wa
wa wa wa wa
wa wa wa wa
wa wa wa wa
wa wa wa wa
[chorus]
i know you wanting my body oh
i no go tell you sorry oh
yawa don gas say oh
yawa don gas say oh
i know you wanting my body oh
no go tell you sorry oh
yawa don gas say oh
yawa don gas say oh
[outro]
she tell me na me go tire
i tell am na you go tire
she tell me na me go tire
she tell me na me go tire
she wan taste the rhythm and bass
i tell am baby you go craze
na me na me you dey chase oh
e don gbess
كلمات أغنية عشوائية
- impiety - as judea burns كلمات أغنية
- impiety - terroreign كلمات أغنية
- impiety - atomic angel assault كلمات أغنية
- hijjaz - ya rabbi bil mustafa كلمات أغنية
- hijjaz - munajat seorang hamba كلمات أغنية
- hijjaz - mersa desa كلمات أغنية
- hijjaz - mata hati كلمات أغنية
- hijjaz - keheningan malam كلمات أغنية
- hijjaz - malam كلمات أغنية
- hijjaz - kala subuh كلمات أغنية