efi cruise - dont listen كلمات الأغنية
i’m about to put you on a cruise in a minute
gbedu boss
she was outside it was hot eh
hot eh eh
doing shots eh eh
shots eh
said she want top eh
top eh
floppy
you know that floppy
wetin happen today
wey you want come come use me dey play eh eh
na wetin happen today eh
wey you come come here come dey troway
they go nacki’ sote sote sote sote
sote sote sote sote sote sote sote sote
e go fem well well oh
you’re now messing with the don don don don
chale wassup
(wassup)
you’re now messing with the don don don don
say she want plug
(she want plug)
now ya seen me walking
e say e see me wo wo
awonkan trying to know
e go wanna to show
now ya seen me walking
e say e see me for road
awonkan trying to know
if e don dey kolo
one day
one day one day
kposhey
you can’t be doing what you want now
you see the boy run out
see the boy run
e say mogbe eh
with him hand for head
e dey shout mogbe
wetin happen today
wey you want come come use me dey play eh eh eh
na wetin happen today
wey you come come here come dey troway
they go jacki’ sote sote sote sote
sote sote sote sote sote sote sote
e go fem well well oh
you’re now messing with the don don don don
chale wassup
(wassup)
you’re now messing with the don don don don
say she want plug
(she want plug)
now ya seen me walking
no tasi me wo wo
awonkan trying to know
e go wanna to show
shey e’ see me walking
ahn e’ see me for road
awonkan trying to know
if e don dey kolo
كلمات أغنية عشوائية
- simplistic. - karma killer كلمات الأغنية
- naysayer, the - bumblebee in water كلمات الأغنية
- perc%nt - 9 كلمات الأغنية
- chaps onthebeat - zen كلمات الأغنية
- bravie woblak - protect your life كلمات الأغنية
- lauri tähkä & elonkerjuu - akat eikä huonot miehet كلمات الأغنية
- dante bowe - you're beautiful كلمات الأغنية
- yunlilo - +amor&1bentley كلمات الأغنية
- navdo - tão bem كلمات الأغنية
- internationalyouth - dmtm كلمات الأغنية